Wednesday 27 March 2013

M.I Talks About Jesse Jagz’s Departure from Chocolate City on Naija FM


 “Mr. Incredible himself MI show for wi Naija fm studio ontop Morning Runs. E talk about plenty things from im new single #Chairman to the new album when e dey work on. Them come ask am about why im brother Jesse Jagz comot for Chocolate City, this na wetin e talk…”

No comments:

Post a Comment